Funny Things About Nigerian Police. Must Reead!!
NAIJA POLICE BE LIKE!!!
'
1: why is your laptop bag empty,u
want to steal laptop and keep it in
the bag abi, oya
enta motor!
'
2: The victim committed Suicide,
but we just
arrested the person that killed
him.....
'
3: Oga, dis your Range Rover
Sport
fine o. oya use am take jam dis
wall make we check
weda ur airbag dey work
perfectly. But u no gree? oya
park!!!
'
4: why your car no get A/C? u
wan use heat kill
yourself...u wan commit suicide,
we will rather
arrest you than let you commit
suicide?.. Oga Park
well! '
5: The picture in your license you
carry Afro with
beards, why do u Now carry low
cut without
beards uhn? Ogbeni Abeg come
down.
'
6: why do u have fertilizer in your
boot? You dey grow weed abi?
Follow us to station.
'
7: Your car radio is playing "Ema
Dami Duro"young
man, if u want to say something,
you better say it
directly!!!
'
8: Hey mr man only you with 3
beautiful ladies
inside your car, na where una dey
come from, ok
you don chop yahoo money now,
u wan go flex
with
all dis ladies shey, oya park before
i lose
my temper. '
9: You dey use ur leg walk for
road they go ask
where is ur helmet.
'
10:You dey push ur okada to
filling station because
fuel finish they will say ehen u
don go steal am abi oya start the
okada make we see.
true or
false ?
'
1: why is your laptop bag empty,u
want to steal laptop and keep it in
the bag abi, oya
enta motor!
'
2: The victim committed Suicide,
but we just
arrested the person that killed
him.....
'
3: Oga, dis your Range Rover
Sport
fine o. oya use am take jam dis
wall make we check
weda ur airbag dey work
perfectly. But u no gree? oya
park!!!
'
4: why your car no get A/C? u
wan use heat kill
yourself...u wan commit suicide,
we will rather
arrest you than let you commit
suicide?.. Oga Park
well! '
5: The picture in your license you
carry Afro with
beards, why do u Now carry low
cut without
beards uhn? Ogbeni Abeg come
down.
'
6: why do u have fertilizer in your
boot? You dey grow weed abi?
Follow us to station.
'
7: Your car radio is playing "Ema
Dami Duro"young
man, if u want to say something,
you better say it
directly!!!
'
8: Hey mr man only you with 3
beautiful ladies
inside your car, na where una dey
come from, ok
you don chop yahoo money now,
u wan go flex
with
all dis ladies shey, oya park before
i lose
my temper. '
9: You dey use ur leg walk for
road they go ask
where is ur helmet.
'
10:You dey push ur okada to
filling station because
fuel finish they will say ehen u
don go steal am abi oya start the
okada make we see.
true or
false ?
Post a Comment